Contents in this Article
We Dey Lyrics by Mr Eazi
Zaga what?
You know the man dem bad
No man badder
King of me area
I know you see my doings
Top top shatta
Top militarian
Omo no dey frown
We never running from the feds
When I pull up with my gang
But they don’t rate us
Our government don’t pay us
Fuck the po-po, fuck the circus
Fuck them kpa
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don’t fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
You know the man dem
Forget the fresh, I’m ugly
I’ve got too much money on me
Can’t you see?
Na only their talk wey plenty
They can’t even call an army
These silly niggas can’t afford me
Out in a jet with my girl
And that’s not a flex
Man never try to finesse
I never try to impress
New postcode, I changed my address
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don’t fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
Na who dey here?
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
You know the man them
Two thousand and twenty vision
Omo omo, no go gock
Free all my people wey dem don lock up
Stay woke brothers, omo, don’t fold up yeh
You know say me never fuck up
You no say me never fuck up
Twitter fingers, they be showing fake love
All my brothers stay woke (All my people stay woke)
Na why I say
We dey here
We dey, we dey, we dey here oh
We dey, we dey, we dey here
We dey, we dey, we dey here
It’s your boy Eazi (Zagadat)
Related Songs
- Dylan Gossett – Coal Lyrics
- Dylan Marlowe – Boys Back Home Lyrics
- Aarne – ВМЕСТЕ Lyrics
- Aarne – Мечты Lyrics
- Aarne – 4 ur girl Lyrics
- Dylan Gossett – Flip a Coin Lyrics
- Jay Wheeler – WALK MY WAY Lyrics
- Rema – DND Lyrics
- DESTIN CONRAD & Jordan Ward – ONE THING Lyrics
- Armin Van Buuren & Xoro – God Is In The Soundwaves Lyrics
- The Gaslight Anthem – Spider Bites Lyrics
- Kenia OS – Ojo X Ojo Lyrics
- The Dark Element – The Dark Element Lyrics
- horsegiirL – f0rbiidden l0ve$tory Lyrics