Contents in this Article
Notorious Lyrics by Mr Eazi
Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (Kw3)
I no want stress
I just want kpalansh
I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah
I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don’t forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But I be B.I.G. yeye
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession
Omo
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Related Songs
- flora cash – Holy Water Lyrics
- PNAU, Empire Of The Sun – AEIOU Lyrics
- Dermot Kennedy – Sunday Lyrics
- Future Islands – The Tower Lyrics
- Farid Bang – ANABOLIKA Lyrics
- Farid Bang – OHNE RÜCKEN Lyrics
- Nathan Dawe, Bebe Rexha – Heart Still Beating Lyrics
- Avenged Sevenfold – Astro Zombies Lyrics
- Lil Revive – Dead Man Walking Lyrics
- The Dead South – Tiny Wooden Box Lyrics
- Chris Pine – This Is The Thanks I Get? Lyrics
- Majid Jordan – Violet Lyrics
- Darren Kiely – Lost & Found Lyrics