Bad To Me Lyrics – WizKid

Contents in this Article

(Verse 1- WizKid)
Hiye! burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, We fit do am your way
Or if you want, We fit do am my way
Hiye, Two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, Say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

(Pre-Chorus- WizKid)
Lose my way, Oh
This kind, This kind love, Yeah!
Wey dey make me want more, Woah
Come my way, Oh
This kind, This kind love, Yeah!
I dey want for the night
Make I know how you feel, How you want

(Chorus- WizKid)
Lady girl, Say your body bad to me
Pass make I choke, Make I feel am, Oh
Baby girl, You know as e be, Oh
Yeah! we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, Oh! woah, Girl

(Post-Chorus- WizKid)
Ee-Ye, Ge-Ge (Ee-Ye, Ge-Ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge-Ge (Oh yeah! ge-Ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, Wa jogede (Wa jogede)
Ee-Ye, Ge-Ge (Ee-Ye ge-Ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

(Verse 2- WizKid)
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cause you know the money long, Oh! , Yeah!
Break your back with it
Yeah! na me and you dey talk, No one involved
Baby girl, Make I indulge you, Yeah!

(Pre-Chorus- WizKid)
Lose my way, Oh
This kind, This kind love, Yeah!
Wey dey make me want more, Woah
Come my way, Oh
This kind, This kind love, Yeah!
I dey want for the night
Make I know how you feel, How you want am?

(Chorus- WizKid)
Lady, Girl, Say your body bad to me
Pass, Make I choke, Make I feel am, Oh
Baby girl, You know as e be, Oh
Yeah! we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, Oh! woah, Girl

(Outro- WizKid)
Ee-Ye, Ge-Ge (Ee-Ye, Ge-Ge)
De-Mah, Ge-Ge-Ge-Ge (Oh yeah! ge-Ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, Wa jogede (Wa jogede)
Ee-Ye, Ge-Ge (Ee-Ye, Ge-Ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), Ok

Official Music Video(Youtube)

Bad To Me by WizKid Music Video
video from Youtube

Cast & Details –

Album- WizKid (Singles) Singer(s)- WizKid Music Produced By(Producer(s)- Sammy Soso, P2J Written By(Lyricist(s)- WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh

correct Lyrics